Текст песни
Для этой песни доступен текст без караоке-подсветки.
Nna eh You know say As I never stand Music follow for things Wey make me never stand But no worry eh Me, I know say When I go stand Music go follow me stand I dey tell you Eh, Oya na OFS nwanne Beat priest Is your boy Chocklade oo Yeh yeh Lancer Chorus 24/7 man on the road Be like say I don dey kolo But I dey on the low Oh Jah, come save my soul This life I can't come kill myself I just wanna dey on the low This life Just get the dough Mama to obodo oyibo Na she dey pray for me Make I get money This life I can't come kill myself I just wanna dey on the low Verse 1 Reason my life Reason my life Reason my life I just dey grind Reason my life Reason my life Reason my life I no fit shout See Back then wey wear One shirt, one Nikka Nobody see our Nikka Nobody see our Nikka But now we don dey blow Everybody find us Dem dey find us For everywhere Because they want to see you They want to see you They want to see you Chorus The boy no be big man The boy don be superstar The boy no be big man The boy don be superstar The boy don be superstar The boy don be superstar Verse 2 Reason my life Reason my life Reason my life I just dey grind Reason my life Reason my life Reason my life I no fit shout Chorus 24/7 man on the road Be like say I don dey kolo But I dey on the low Oh Jah, come save my soul The boy don be superstar The boy no be big man The boy don be superstar Outro Reason my life Reason my life Reason my life I just dey grind Reason my life Reason my life Reason my life I no fit shout
Lancer, Chocklade — Reason My Life
«Reason My Life» — Lancer, Chocklade. Читайте текст песни, слушайте запись онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:19. Жанр — Этническая.
