Текст песни
Come you fit me for yeah. Maya doh. Will you be there for me when I need You? Will you be there for me when I Want you? Will you be there for me when Everybody just dey lose guard me? Will you be there for me when be time No dey? For everything that I've been through. Will you be there for me even if they Just dey tell me no. Oh, oh, yeah. Can you stop to dey use me play like That? You dey make my heart dey bleed and I No fit recover. Can you stop to dey use me play like That? You dey make my heart dey bleed and I No fit recover. All this love wey you give me today, me I no go forget wetin you do for me. All this suffer wey I suffer for you, I Get am for mind, I no go leave you Alone. Things might fall apart, My love for you will never fall apart. Shebi you go dey with me for life. Now you say make I wait, make I wait. Ah. I don dey wait for you. How longer will I wait for you? When I don dey miss you die. Imagine you dey by my side. Now wetin I no fit do. I don dey wait for you girl. I don dey wait for you. Now you say make I wait, make I wait. Ah. I don dey wait for you. How longer will I wait for you? When I don dey miss you die. Imagine you dey by my side. Now wetin I no fit do. I don dey wait for you girl. I don dey wait for you. Girl me I need something different. Some kinda love I've never seen before. Something wey that pushing me way, Yeah, yeah. And if you give me all the hating, I still be loving you my girl for life. 'Cause I won't even give you a chance to Hate me. Will you be there for me when I need You? Will you be there for me when I Want you? Will you be there for me when Everybody just dey lose guard me? Will you be there for me when be time No dey? For everything that I've been through. Will you be there for me even if they Just dey tell me no. Now you say make I wait, make I wait. Ah. I don dey wait for you. How longer will I wait for you? 'Cause I don dey miss you die. Imagine you dey by my side. Then now wetin I no fit do. I don dey wait for you girl. I don dey wait for you. You too bad, I dey reason your matter, Is why I no fit recover. Your favorite. Big MC. Maya doh. It's fizzy beats.
Milly — No Time
«No Time» — Milly. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:14. Жанр — Поп.
