Текст песни
You already know, Bad I am. Ahhh. Baby oh, Baby you too important. Baby, baby, You too important. You are the kind I got loving. Girl I want some more. Wetin I go do again. You make a bad man to go insane. Your body so great oh. Your body so great. You do me something wey be say I never See before. And She tell me say she no dey fall. She no dey fall. We dey chill always no Fighting. Yes we want day and night. Just to make sure say the vibe right. Me I just want get pa. We dey chill always no fighting. Yes we want day and night. Wetin I go do again oh lord. You dey make me go insane oh. Because of you I buy the last garro. Just smoke e now. Just smoke now. Oya let's puff it up. Oya let's puff it up. Baby oh, Baby oh, you too important. Baby, Baby, you too important. Hold me down. Just hold me down. Make I be your security. I'm on for ground. I'm on for ground. Hold me down. Just hold me down. Make I be your security. I'm on for ground. I'm on for ground. We dey chill always no fighting. Yes we want day and night. Just to make sure say the vibe right. Me I just want get pa. We dey chill always no fighting. Yes we want day and night. Just to make sure say the vibe right. Me I just want get pa. Your body so great oh. Your body so great. You do me something wey be say I never See before. And yet she tell me say she no dey Fall. Your body so great oh. Your body so great. You do me something wey be say I never See before. And yet she tell me say she No dey fall. She no dey fall. We dey chill always no Fighting. Yes we want day and night. Just to make sure say the vibe right. Me I just want get pa. We dey chill always no fighting. Yes we want day and night. Just to make sure say the vibe right. Me I just get pa. Me I just want get pa. Me Just Get pa.
Self — Chill no Fighting
«Chill no Fighting» — Self. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:03. Жанр — Классическая.
