Текст песни
Для этой песни доступен текст без караоке-подсветки.
Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh AAHH Woman Wey sweet Na money do am Fine girl You bad you know say you are original. No do no do Dem go still feel am Anything she want I get I no dey reason am Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Shake your body Your body oh Your body You body spray you The money oh Your body oh Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh Di bad oh They way you bad oh Idi bad oh Na the way you bad oh Sangalow and dribbling, you too sabi ball you put am for my torose And you know the money I got mo hits im a don like doro No go leave u one time solo Only u de burst my bolo If u no know I go follow anywhere u go tomorrow Or I kolo We only got one life you know So my baby don’t pipe low For my body run pipe Make you pack all the oil is not hype. You know I be like tompolo money The money long the money legal Ayeri money o na senior man na who de check am Get out - get out - get out Shay make dem deck am - deck am My baby set am - set am Bend it like Beckham- Beckham Nobody get am - get am Make we de dagbana dagbana dagbana dagbana Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Your body oh Shake your body Your body oh Your body You body I go spray you The money oh Your body oh Oh Delilah Give me your love Delilah Na you dey give me ginger You get me high mi lighter Cos your face And beautiful finer Now mi no deny am Anything wey you want I will get you Cos this love Na Rendezvous E dey make me Act a fool Be like say you use juju Babe Gini kam ga ekwu Shey you don dey use juju Ju Ju Ju ju ju Eeh Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh Di bad oh They way you bad oh idi bad oh Na the way you bad oh
Kcee, Olamide — Idi Bad
«Idi Bad» — Kcee, Olamide. Читайте текст песни, слушайте запись онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 2:52. Жанр — Фьюжн.
