Главная / Burna Boy / Common Person
Common Person
3:30
Текст песни ♪ Караоке-подсветка Включите песню — текст будет подсвечиваться в такт
(Funk-) ♪ (Funkula) ♪ Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own ♪ I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith Food for my plate, fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso ♪ I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Burna Boy — Common Person «Common Person» — Burna Boy. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:30. Жанр — Этническая.