Текст песни
Для этой песни доступен текст без караоке-подсветки.
Come give me gisto The one wey di vibe like sisqo Time fidi coco coco Mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli Every every brand new day is a lesson is lesson yo yo Even if e no dey okay it's a lesson it's a lesson ya ya When you focus on the moment It's the best gift you can give yourself Sabi say the problem is always on your mind As e dey waka give big thanks to the papa Most high As e dey waka the bank account go dey gatter lielie give me gisto the one wey di vibe like sisqo mm come give me gisto the one wey di vibe like sisqo As e dey go go go time to dey glow glow glow glow As e dey show show show show time to dey blow blow blow mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli As e dey waka give big thanks to the papa Most high As e dey waka the bank account go dey gatter lielie give me gisto the one wey di vibe like sisqo mm come give me gisto the one wey di vibe like sisqo As e dey go go go time to dey glow glow glow glow As e dey show show show show time to dey blow blow blow mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli mfe a re eh eh eh eh Na today eh eh eh eh I go dey yamo and joli I go dey yamo and joli eh
Moses, Musa Abi — Yamo
«Yamo» — Moses, Musa Abi. Читайте текст песни, слушайте запись онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 2:39. Жанр — Танцевальная.
