Текст песни
Too many lies. Too many people wey no nice. Many, many day over worries. Lehin aye, o ro lu o. Ah, ah. Ta lo mo la. Gbogbo one try, I want more time. Olorun lowa, mi o se mind. Mo kan jaye mi bi ajebo. Oble. Kini mi ma duro tani only. Summer ti mo gbe ti o kin ke. Me I no dey cap, o mo seyin. O mo seyin, o mo seyin. Everywhere no be lightweight. No be lie, mo duro kan pe. Fun mi je je, fun mi je je. I no dey fight wetin no concern me. Omo ti ba like mamza you calm me. No one dey hear kupe kupe easy. Everybody baby no dey whine me. Turbulence oh, turbulence. Me I dey drop oh, turbulence. Do me gentle silent self. Very, very nice oh, gbele nle. Happy life with my family. But I dey now see that they can't believe. Practice self-love. I be minding my business, I no send none, Yeah. Ta lo mo la. Gbogbo one try, want more time. Olorun lowa, mi o se mind. Mo kan jaye mi bi ajebo. Oble, oble. See my lifestyle, emi lo ye. Seyin, seyin. But the talk of the town na Osunle. Mm, Yeah. Never got so much to say, I no Dey hear word. We dey grind and grind and Grind and we dey elevate. Eboluwa salu shola. Oh yeah, yeah, I dey fight wetin no concern Me. Omo ti ba like mamza you calm me. No one dey hear kupe kupe easy. Everybody baby no dey whine me. Turbulence oh, turbulence. Me I dey drop oh, turbulence. Do me gentle oh, silent self. Very, very nice oh, gbele nle.
Wizkid, Asake — Turbulence
«Turbulence» — Wizkid, Asake. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 2:26. Жанр — Этническая.
