Текст песни
Hold me tight, tight. Don't be shy my lover. Give me chance, chance. Make I cool your temper. Check, make treat una you pii baba. If you see the love wey I get for You, forget say e lot o. Omo I swear say na only you, your love Is enough o. Worry me, worry me, Worry me. Moko moko abo kesi o. My baby, my baby fire dey go. Baby fire dey go. Jagadat. Attention, attention artist. Attention artist. Yeah, yeah. When bro go to enter na press and release. Na press and release, na press Anything wey you Want baby ask me please. I get money for my wrist o. Na why them dey talk ema gist. Make you no open my eyes show where my Mind no dey. Give me your love o, sake of time no Dey. If you see me for church o, I beg you join me pray. Yeah. Shooting case o. Shooting case o. If you see the love wey I get for You, forget say e lot o. Omo I swear say only you, your love is Enough o. Worry me, worry me, worry me. Moko moko abo kesi o. My baby, my baby fire dey go. Baby fire dey go. Oh, my baby your love will be final. Obroko to no be dull baby, you no get Rival. Happiness is a musty o. I no go betray your trust o. So my baby, my baby fire dey go. Baby fire. Make you no open my eyes show Where my mind no dey. Give me your love o, sake of time no Dey. If you see me for church o, I beg you join me pray. Yeah. Shooting case o. Shooting case o. If you see the love wey I get for You, forget say lot o. Omo I swear say na only you, your love Is enough o. Worry me, worry me, worry me. Moko moko abo kesi o. My baby, my baby fire dey go. Baby fire dey go. My baby, my baby, my baby. Well. My baby, baby. Igili on the mic, this song here is finished. Alright,
Mr Eazi — Attention
«Attention» — Mr Eazi. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 2:53. Жанр — Поп.
