Текст песни
Yo, ready? Big Bobby production. Activated. Oh, lo, lo, lo, ma, Yeah. My name na Hero, oh yeah. Check. No be mooo, na the way you rock My body. Baby, no be mooo, Na the way you touch my body. E make me go lo. I go love you Forever. Baby, no get palava. In any kind of weather. Mon agi na si ti lai lai o. I go love you forever. Baby, no get palava. E no matter weather. Mon agi na si ti lai lai o. I will give you all the fine things wey Me have got, Oh. Oh, na, na, na, na, yeah, yeah. You dey kill me, killin' me with the way You dey smile, oh yeah. I say, I say, I say. Baby, you bad o. ti fo my heart, e No be joke, oh. Eh, oh my Lord o. Biko no break any my heart, oh, no way. Baby, you bad o. You ti fo my heart, E no be joke, Eh, oh my Lord o. Nne, no break any my heart, oh. No be mooo, Na the way you rock my body. Baby, no be mooo, Na the way you touch my body. E make me go lo. I go love you forever. Baby, no get palava. In any kind of weather. Mon agi na si ti lai lai o. I go love you forever. Baby, no get palava. E no matter the weather. Mon agi na si ti lai lai o. What I have feeling for you no be biology. Wetin I feel for nnenna can't be true. That is why my one plus one na equal To you and I. Baby, who you get deny That our hearts beat as one, oh. Baby, you bad o. You ti fo my heart, E no be joke, Eh, oh my Lord o. Biko no break any my heart, no way. Baby, you bad o. You ti fo my heart, E no be joke, Oh. Eh, oh my Lord o. Nne, no break Any my heart, Check. No be mooo, Na the way you rock my body. Baby, no be mooo, Na the way you touch my body. E make me go lo. I go love you Forever. Baby, no get palava. In any kind of weather. Mon agi na si ti lai lai o. I go love you forever. Baby, no get palava. E no matter the weather. Mon agi na si ti lai lai o. Eh, oh, mo, lo, mo, lo, ma, Ah, the way you do me for body, baby, Rub my yeah. Eh, oh, mo, lo, mo, ma, Ah, the way you dey shatter my brain, na Lo ma, yeah. I say, I say, I Ti Tuwale, baby, ti tuwale, ah. Love o gi ge bu, love gi ge bu Mo, baby. Ti tuwale, baby, ti tuwale, Oh. Love o gi ge bu. Ah, you ready now? Check. No be mooo Na the way you rock my body Baby, no be mooo Na the way you touch my body E make me go lo. I go love you forever. Baby, no get palava. In any kind of weather. Mon agi na si ti lai lai o. I go love forever. Baby, no get palava. E no matter the weather. Mon agi na si ti lai lai o. Oh, mo, mo, lo, ma, yeah. Oh, mo, yeah. The way you do me for body, baby, rub My yeah, rub my yeah, rub my yeah. Oh, na, na, na. Mm, yeah. Whisper List.
Hero With Thousand Faces — Obim
«Obim» — Hero With Thousand Faces. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 4:14. Жанр — R&B.
