Текст песни
Oh na na. Oh na na. It's by Daily Mix. Make you treat your mother well. Na she be the first plug oh. Family first, I no want trouble. As you dey hustle for your raba, raba. Make you no talk oh. Make you no talk oh. Jeje keep it on the low. As you make money, as you make money. Make you no forget mummy, I go be long journey for you. Oh. Na one life you get oh. Make you enjoy am well well oh. Mama keep me going. Oh-ey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama dey dey My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. Mama keep me going. Oh-ey. As you make your bed, na so you sleep Oh. Dem no dey use man dey tell pikin make Him come off for small. As your sun dey shine, others dey roam outside. Remember no be all close you go fit son Outside. Jeje ni kokoro, kokoro je wa. Eh. As I dey mind my business, I no dey do yawa. Na one life you get oh. Na one life you get oh. Make you enjoy Am well Mama keep me going. Oh-ey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama dey dey My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. Mama keep me going. Oh-ey. My girl run your race. Life na jeje by jeje. No come dey do like person wey them plug For select. See you already know, a hungry man is an Angry man. An angry man, an angry man is a hungry Man. Once bitten, twice shy. Make you use your head quarters, life na brain Brain. Na one life you get oh. Make you enjoy am well oh. Enjoy well Mama keep me going. Oh-ey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. Mama keep me going. Oh-ey. It's Daily Mix. My mama dey dey dey. My mama dey dey dey. My mama, ma-ma, ma-ma.
JT — Mama
«Mama» — JT. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:22. Жанр — Этническая.
