Текст песни
Spiritual. Jammin. That eastern east girl wey I see yesterday. Such an African pride. Looking like a honey bee. Dey give me goosebumps. Unto say she be loving me. We dey fly all around. Every day is a holiday. She uma ba mi lole. She uma ba mi sere. She uma ba mi lole. She no wan let me go. She no wan leave me oh. Na so she dey koba me. She dey give me hope. She no wan let me go. She no wan leave me oh. Na so she dey koba me. She dey give me hope. That eastern girl with melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey style. She go dey shaka shaka. Shaka right. She no go give. That eastern girl with melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey copy copy. She go dey waka waka. Waka waka. If you see a lady oh. No go call am woman oh. 'Cause if you call am woman oh. She go say she be lady oh. African woman like to style. African woman like to pose. African woman like comot photo. The beauty of an Afro girl. Lies in the way she talks. Lies in the way she walks. She no wan let me go. She no wan leave me oh. Na so she dey koba me. She dey give me hope. She no wan let me go. She no wan leave me oh. Na so she dey koba me. She dey give me hope. That eastern girl with melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey style. She go dey shaka shaka. Shaka right. She no go give. Eastern girl with her melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey copy copy. She go dey waka waka. Waka waka. That eastern girl with her melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey style. She go dey shaka shaka. Shaka right. She no go give. That eastern girl with her melanin. She want to kill me mo fe pa mi. She go dey copy copy. She go dey waka waka. Waka waka. Things one mix this one. She go dey style, style oh.
JT — Afro Girl
«Afro Girl» — JT. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:10. Жанр — Этническая.
