Текст песни
I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go Chicago Remember Nnamdi sell him car So you go go America All these people wey bin dey raise you Still dеy stay for face me I face you Promisе say you no go fashie them Say every other month you go dey tashi them Ada wey you been promise to marry Dey wait oh boy she don tarry When she see you na inside Ovation You marry oyinbo from another nation Ajo o dabi ile No matter where you go Make you no forget area o area o Say na naija Ti ode ba tile Pada wale o Motherland oh (Na your area oh) Boy you know I gave you all my money for my bag oh You tell me say you want go play football for Japan oh Five years now and you never call my phone oh You got me thinking that you never coming home Remember say your papa don pai Remember say you mama dey cry Plenty note wey them send you no rely If you hearing this song you no dey try How I wish baby I fit reach you anywhere you are you are So faraway like the fallen stars from the skies Cuz you are my shining star Liko Ada (Sir) What's the problem (He’s not here anymore) Why d boy broke your heart and runaway so (Yes sir) I get credit make we call am TY mix dial the number Lati niu wade ni ostcha farawe eh Igba wo lo to ma pada de eh Igba wo lo to ma pada de eh Wan reti Mogbope oyinbo lotun fe e Igba wo lo to ma pada de eh Igba wo lo to ma pada de eh Wan reti How I wish say I fit reach you anywhere you are you are So faraway like the fallen stars from the skies Cuz you are my shining star
Ada — Motherland
«Motherland» — Ada. Читайте текст песни и подпевайте с караоке-подсветкой: строки текста подсвечиваются в такт музыке. Слушайте онлайн бесплатно или скачайте mp3. Длительность записи — 3:30. Жанр — Другое.